Olamide – Mukulu (feat. Rema)
Music Mp3
Olamide Adedeji teamed up with Rema on the making of this sweet masterpiece "Mukulu".
Mukulu being the tenth track on the new album, was produced by Alex Lustig, LNK and niketaz.
Unruly is the tenth studio album by Nigerian rapper Olamide. It was released on 9 August 2023 by YBNL Nation and Empire Distribution and features Rema, Asake, Fireboy DML, Bnxn and CKay.
Mukulu
Olamide
Catchy Lyrics in Mukulu
Your baby no reach my baby
Dey play, omo, dey play, mmm
Body calling na wahala oh
Balling mede oh (ebelebe, ebelebe)
Salide, ma moze (ebelebe)
Ah, Imade oh
She don muzz me oh, mm
You sabi wetin you dey do?
You dey make me dey mukulu-mukulu, mukulu-mukulu, mukulu-mukulu
Say you sweet pass kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu
Day by day, you dey burst my bololo, bololo oh
You got me like woah-woah, woah-woah, uh-uhn
You feel am abi? Mmm
You sabi ladder abi? Oya, climb am-mm
The thing, it dey make your leg, it dey wiriri oh
E dey wiriri oh
Been a long time wey you see a real G
Wey go hold you down and knock you off your feet
Omotena, I love you, can't you see?
E be me wey dey yarn, it's not the Hennessy
The way you sangalo the other day
I say man gonna try and look the other way
Give my life up if you want to run away
MAIN ARTIST |
---|
ABOUT OLAMIDE |
---|
Olamide Gbenga Adedeji (born 15 March 1989) is a Nigerian rapper, singer, songwriter, and record executive.
FEATURED ARTIST(s) |
---|
Rema |
POSTS OLAMIDE FEATURED |
---|
LATEST FROM OLAMIDE |
---|
RECENT POSTS |
---|