Rema – BENIN BOYS (feat. Shallipopi)
Music Mp3
Mavin Records and Jonzing World Entertainment present Rema with his 2nd studio album "HEIS".
HEIS featured "BENIN BOYS" as the fifth song on the album, which contains eleven songs and was released on July 10, 2024.
HEIS also featured guest appearances from ODUMODUBLVCK and Shallipopi.
You can download the song and enjoy it with the lyrics displayed below.
BENIN BOYS
Rema
Catchy Lyrics in BENIN BOYS
They call me Shallipopi
Pluto presido
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek
(Another banger!)
Touchdown Benin boys, gẹn-gẹn-gẹn
Money yapa, money rẹpẹtẹ (confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (clear road)
They dey like to dey dance the lẹgbẹẹgbẹ (ehn)
Na we dey bully, na we dey pepper (say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (oh, ay)
E get why dem dey call us Benin boys (confirm)
We no dey make too much noise (clear road)
Na we dey pull up with convoy (ehn)
You know the billings' wey we dey chest (okay)
Many fishes in the river, but na you I wan taste (sek, sek, sek, sek)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (ehn)
Have you for dinner, unto the next (confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
MAIN ARTIST |
---|
ABOUT REMA |
---|
Divine Ikubor (born 1 May 2000), popularly known as Rema, is a Nigerian singer, songwriter, and rapper.
FEATURED ARTIST(s) |
---|
Shallipopi |
ABOUT SHALLIPOPI |
---|
Crown Uzama, known professionally as Shallipopi, is a Nigerian singer, rapper, and songwriter.
POSTS REMA FEATURED |
---|
LATEST FROM REMA |
---|
RECENT POSTS |
---|